Blessings_by_Guppy-wizinko.webp
SONG LYRICS:

Asiri Eko konitu loju ewe
Tanmole saye mi
Make I no go astray
Ranmilowo baba komashe lemomi
Shey you like mansion Elo Lon tale
Atilo atibomi owore lowa oh
E never finish unless is over oh
Make I geh money
Make I no suffer yh
Call mama sey make she come chop yeah

Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh eh Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh


Tete shilekun Ayo funmi
Karaye magbo Temi
Kigbogbo aye magborinmi
Make way open for the small boy eh iyeh
Komaseyan nibe oh
Nigba todami nobody dey there oh
Anybody wey say I no go reach there oh
Koni ragba fun oun lonidebe eh Asiri Eko konitu loju ewe
Tanmole saye mi
Make I no go astray
Ranmilowo baba komashe lemomi
Shey you like mansion Elo Lon tale
Atilo atibomi owore lowa oh
E never finish unless is over oh
Make I geh money
Make I no suffer yh
Call mama sey make she come chop yeah

Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh eh
Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh


Me I no fit give up eh
Cos if I give up
Na me fuck up eh
Who Dey come no dey fear
Na who Dey there dey fear
Papa say nobody sing for your family
Wetin I wan do with this gift and this melody
Oun oju tiri enu oleso padi mi
Melo lafeso Wetin we wan talk koyemi
Wolo tutu de
Kilotunfese they say wetin Musa no go see for Gate
Me I no dey worry I no dey complain
Toluwa batishe
Koseda tolese oh ah ah ahn
Them no know sey na God
Them think sey na


Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh eh Now them no sabi me
tinba gbera tan you go say you know me
Koribamise Blessings Follow me
Make story change for my Family eh

DOWNLOAD AND SHARE